Olatunji W Bolaji, 77-Year-Old Nigerian Uber Driver Kpai for Philadelphia: Pipu for Di Community Dey Sorrow, Dem Need Justice!
Olatunji W Bolaji, wey be 77-year-old Nigerian Uber driver, don kpai for Philadelphia after some people shoot am. Di wahala…
