NUT Blow Whistle on minimum wage, Teachers Para—9 States Still Never Pay Teachers N70k
Na July 29, 2024, President Bola Tinubu sign the N70,000 minimum wage into law after National Assembly pass am sharp-sharp…
Na July 29, 2024, President Bola Tinubu sign the N70,000 minimum wage into law after National Assembly pass am sharp-sharp…
Vice President Kashim Shettima don show face for Mokwa, Niger State, and everywhere scatter with excitement. Bros no just come…
Osun vs FG: Wahala don gas as Osun State dey accuse Federal Government say dem no gree release allocation wey…
Ekiti Papa Mistake Pikin for Monkey: For Iye-Ekiti wey dey for Ilejemeje LGA for Ekiti State, one papa don enter…
Lecturer Land HOD for Hospital: Wetin suppose be normal meeting for Federal University Oye-Ekiti (FUOYE) don turn to WWE smackdown…
Wetin Start Like Shower: Mokwa Local Government Area for Niger State don experience heavy rainfall wey no just soak ground,…
Enugu Native Doctor: In a harrowing incident that has shaken residents of Umuma Ndiagu in Ezeagu Local Government Area of…
Ezeani Enugu Native Doctor: Wetin eye no go see for Naija again? The peace wey dey flow for Umuma Ndiagu…
My people, love don finally carry Priscilla Ojo and Tanzanian fine bobo Juma Jux reach their last bus stop –…
4-Year-Old Pikin Dumped Like Trash: Kontagora, Niger State, wake up to heavy shock as dem find one small 4-year-old girl…