Gbas Gbos News
Gbas Gbos as Three Labour Party Chairmen Show Face – Apapa Say “Na Me Be Chairman, Supreme Court Talk Am!”
Apapa no waste time – him quote Article 14 2(a)(b) of LP constitution like say na Bible verse, yarn say as the most senior deputy national officer wey remain,
Trent Dey Eye Madrid As Salah and Virgil Van Dijk Finally Lock Mouth with Liverpool – ‘No Be Say We No Wan Stay
With Mohamed Salah and Virgil van Dijk locked till 2027, the red side of Merseyside don send clear message say dem no come play
Nigeria Governors don collect big moni, dem gatz to deliver!
Nigeria governors Mata! Nigeria governors don hammer 1.424 trillion share from FAAC o! But di mata be say, wetin dem…
Ayedun Ekiti Electric Cable/Wire Thief | Kasala Don Burst for Ayedun Ekiti as Dem Catch Electric Cable/Wire Thief
Ayedun Ekiti Electric Cable/Wire Thief Ayedun Ekiti Electric Cable/Wire Thief | “Na wah oh! My people, tori don land for…
