Natasha Akpoti Don Ready Resume Senate July 22 – Akpabio No Fit Stop Am
Natasha Akpoti-Uduaghan, don give final warning say she go resume her seat for Senate come Tuesday, July 22, 2025. E…
GbasGbos News! (Gbasgbos news) na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
OGM News NG | OGMNewsNG.com na one correct news website and channel wey dey dig deep to find correct tori wey get head, wey dey happun for Naija and across Africa. Di platform na pikin of Opitan TV LLC, wey dey run under di sharp eyes of F Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (wey sabi accounting wella), and Oluwaseun Alabi (wey get marketing brain). As dem dey give gbasgbos tori for here, dem still get other sibling sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com to spread beta news across di globe.
Impressum – OGM News NG | OGMNewsNG.com
OGM News NG na digital news platform wey dey owned and run by Opitan TV LLC, one media company wey register well well and wey focus on bringing correct, unbiased, and timely tori across Nigeria and Africa. Dem platform na pikin of F. Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (B.Sc. Accounting), and Oluwaseun Alabi (B.Sc. Marketing). OGMNewsNG.com dey part of bigger media network wey get other sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com, all of dem committed to truth, transparency, and fearless journalism.
If you get any general questions, editorial matter, or legal wahala, abeg contact us through email at info@ogmnewsng.com. For business and media partnership talk, send email to newsdesk@ogmnews.com. Our main office dey Lagos, Nigeria. All di content wey we publish for this platform dey protected by copyright and media law. If you no get written permission, you no fit use or copy our content anyhow.
Natasha Akpoti-Uduaghan, don give final warning say she go resume her seat for Senate come Tuesday, July 22, 2025. E…
Na serious kasala bust for University of Maiduguri (UNIMAID) as ASUU chapter for the school don raise alarm say dem…
Regina Daniels, Nollywood actress and mama of two fine boys, don para small as she reveal say anytime she waka…
Na serious gbege LAWMA don burst for Ketu as dem waka enter one illegal dumpsite wey dey hide for Oduntan…
Wahala don land for Nollywood o, as veteran actor wey sabi act like magic, Tom Njemanze, don waka go meet…
One Nigerian mama don share serious gbege story wey go make you lock your doors and double-check your nanny’s CV….
Hanan Buhari don come out say thank you to everybody wey forgive her papa after hin waka go meet baba…
Our celestial baby girl, Ayra Starr, don finally live her biggest dream as she meet global superstar Rihanna face-to-face. According…
Fake Housemaid: Gbas gbos land one Port Harcourt family like thunder after dem find out say di housemaid wey dem…
Kogi Lecturer don kpeme for inside hotel room for Lokoja after e go do coded knock with one 22-year-old student…