FCT Area Council Election: ADC Shock APC for Wuse as Low Turnout Scatter Ground for Abuja
Gbam! For inside Abuja Municipal Area Council (AMAC), the opposition party, African Democratic Congress (ADC), don land their first victory…
GbasGbos News! (Gbasgbos news) na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
OGM News NG | OGMNewsNG.com na one correct news website and channel wey dey dig deep to find correct tori wey get head, wey dey happun for Naija and across Africa. Di platform na pikin of Opitan TV LLC, wey dey run under di sharp eyes of F Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (wey sabi accounting wella), and Oluwaseun Alabi (wey get marketing brain). As dem dey give gbasgbos tori for here, dem still get other sibling sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com to spread beta news across di globe.
Impressum – OGM News NG | OGMNewsNG.com
OGM News NG na digital news platform wey dey owned and run by Opitan TV LLC, one media company wey register well well and wey focus on bringing correct, unbiased, and timely tori across Nigeria and Africa. Dem platform na pikin of F. Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (B.Sc. Accounting), and Oluwaseun Alabi (B.Sc. Marketing). OGMNewsNG.com dey part of bigger media network wey get other sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com, all of dem committed to truth, transparency, and fearless journalism.
If you get any general questions, editorial matter, or legal wahala, abeg contact us through email at info@ogmnewsng.com. For business and media partnership talk, send email to newsdesk@ogmnews.com. Our main office dey Lagos, Nigeria. All di content wey we publish for this platform dey protected by copyright and media law. If you no get written permission, you no fit use or copy our content anyhow.
Gbam! For inside Abuja Municipal Area Council (AMAC), the opposition party, African Democratic Congress (ADC), don land their first victory…
Borno people dem shock as news burst say Assistant Commissioner of Police, ACP Abubakar Balteh, don die after him motor…
Wahala dey internet as Uzor Arukwe & BamBam continue to show mad chemistry for screen, make many fans dey ask…
Carter Efe and Peller suppose dey do small online cruise, but the matter suddenly turn real-life gbege as their livestream…
The court don finally give judgment for case wey Omoyele Sowore carry against Nigeria Police. According to the ruling, police…
NAHCON don yan say plenty pilgrims fit no fit travel go Saudi for Hajj 2026 because registration portal don close…
Popular Nollywood actor Uche Maduagwu don scatter social media after he openly challenge Rosy Meurer make she show her birth…
Serious political gbas gbos don land for Federal Capital Territory as Senator Ireti Kingibe don call out FCT Minister, Nyesom…
Wahala burst for Lagos Court as 17 people land for Magistrate Court wey dey sit for Bolade, Oshodi after dem…
Edo State Governor, Monday Okpebholo, don appoint popular Nollywood actress Mercy Johnson-Okojie as him Special Adviser on Public Engagement and…