LASG Drop Strong Hint: LIRS Fit Tell Banks “Oya Collect Our Money” From Tax Dodgers
Lagos State Government don drop better gbege hint wey make many taxpayers dey look their bank alert with one eye….
GbasGbos News! (Gbasgbos news) na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
OGM News NG | OGMNewsNG.com na one correct news website and channel wey dey dig deep to find correct tori wey get head, wey dey happun for Naija and across Africa. Di platform na pikin of Opitan TV LLC, wey dey run under di sharp eyes of F Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (wey sabi accounting wella), and Oluwaseun Alabi (wey get marketing brain). As dem dey give gbasgbos tori for here, dem still get other sibling sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com to spread beta news across di globe.
Impressum – OGM News NG | OGMNewsNG.com
OGM News NG na digital news platform wey dey owned and run by Opitan TV LLC, one media company wey register well well and wey focus on bringing correct, unbiased, and timely tori across Nigeria and Africa. Dem platform na pikin of F. Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (B.Sc. Accounting), and Oluwaseun Alabi (B.Sc. Marketing). OGMNewsNG.com dey part of bigger media network wey get other sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com, all of dem committed to truth, transparency, and fearless journalism.
If you get any general questions, editorial matter, or legal wahala, abeg contact us through email at info@ogmnewsng.com. For business and media partnership talk, send email to newsdesk@ogmnews.com. Our main office dey Lagos, Nigeria. All di content wey we publish for this platform dey protected by copyright and media law. If you no get written permission, you no fit use or copy our content anyhow.
Lagos State Government don drop better gbege hint wey make many taxpayers dey look their bank alert with one eye….
The federal government don yan say dem wan give internet connection reach 55,675 schools and hospitals for Naija. Dem talk…
As sachet drinks ban dey trend like hot akara, Nigeria Labour Congress (NLC) and alcohol distillers don clear throat ask…
Jigawa State Police Command don confirm say dem don arrest one newly married woman for allegedly p%isoning her husband till…
Gbas gbos wake Lagos residents for Suru Alaba bus stop near Mile 2 as massive fire outbreak burst out and…
Na gbege full Abuja as House of Reps Minority Caucus Ad-hoc Committee don confirm say oga somebody touch Nigeria tax…
Anambra State Government don yan say all schools go open normally dis Monday, despite the ongoing sit-at-home wey some groups…
Ghana Police Service don arrest three Nigerian nationals wey dem suspect say dem involve for SIM box fr@ud for Sakumono…
Gbas gbos burst for church service as worship turn testimony session when Pastor Chris Oyakhilome allegedly call the name of…
Federal High Court don drop hammer say make everybody calm down small. Court don restrain Nyesom Wike and Federal Capital…