No Grammy, No Wahala: Nigerians Still Run Grammys Weekend – Teebillz Drop Hot Take
As Grammys weekend land for Los Angeles, some Nigerians wake up with mixed feelings. No Nigerian artist carry Grammy go…
GbasGbos News! (Gbasgbos news) na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
OGM News NG | OGMNewsNG.com na one correct news website and channel wey dey dig deep to find correct tori wey get head, wey dey happun for Naija and across Africa. Di platform na pikin of Opitan TV LLC, wey dey run under di sharp eyes of F Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (wey sabi accounting wella), and Oluwaseun Alabi (wey get marketing brain). As dem dey give gbasgbos tori for here, dem still get other sibling sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com to spread beta news across di globe.
Impressum – OGM News NG | OGMNewsNG.com
OGM News NG na digital news platform wey dey owned and run by Opitan TV LLC, one media company wey register well well and wey focus on bringing correct, unbiased, and timely tori across Nigeria and Africa. Dem platform na pikin of F. Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (B.Sc. Accounting), and Oluwaseun Alabi (B.Sc. Marketing). OGMNewsNG.com dey part of bigger media network wey get other sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com, all of dem committed to truth, transparency, and fearless journalism.
If you get any general questions, editorial matter, or legal wahala, abeg contact us through email at info@ogmnewsng.com. For business and media partnership talk, send email to newsdesk@ogmnews.com. Our main office dey Lagos, Nigeria. All di content wey we publish for this platform dey protected by copyright and media law. If you no get written permission, you no fit use or copy our content anyhow.
As Grammys weekend land for Los Angeles, some Nigerians wake up with mixed feelings. No Nigerian artist carry Grammy go…
Agwara town for Niger State no even finish rubbing eye when serious gbas gbos land around early morning hours. As…
Di Federal Government don officially confirm say di suspects wey dem link to di recent k!ll!ngs for Yelwata, Benue State,…
Influencer James Brown wey don dey hustle for social media world for years don shock fans as e announce say…
Brazil Returnee Uche Franklin Onyekwere don land serious trouble after NDLEA arrest am for Murtala Muhammed International Airport, Lagos. The…
BBNaija star and media personality Phyna don scatter social media after she yarn say make government change marriage law. According…
ISWAP don cause gbege for Borno as dem attack one Nigerian Army base for Sabon Gari, Damboa LGA. Reports talk…
Bayelsa Pastor, Elijah Oro, don land for police hand after dem catch am over plan to k+ll another prophet for…
Singer Nanyah, wey her real name na Ifunanya and popularly known as Nanyah_music, don reportedly pass away after snake bite…
Gbas gbos don land for everybody wey dey earn money for Nigeria—big man, small man, salary earner, business owner, even…