One Retired Army Man, Major Joe Ajayi, Don Die for Kidnappers’ Den After Dem Collect N10m Ransom for Kogi
One retired army man, Major Joe Ajayi, wey serve Nigeria gallantly, don kpai for inside kidnappers’ hideout for Odo-Ape, Kabba-Bunu…
GbasGbos News! (Gbasgbos news) na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
OGM News NG | OGMNewsNG.com na one correct news website and channel wey dey dig deep to find correct tori wey get head, wey dey happun for Naija and across Africa. Di platform na pikin of Opitan TV LLC, wey dey run under di sharp eyes of F Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (wey sabi accounting wella), and Oluwaseun Alabi (wey get marketing brain). As dem dey give gbasgbos tori for here, dem still get other sibling sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com to spread beta news across di globe.
Impressum – OGM News NG | OGMNewsNG.com
OGM News NG na digital news platform wey dey owned and run by Opitan TV LLC, one media company wey register well well and wey focus on bringing correct, unbiased, and timely tori across Nigeria and Africa. Dem platform na pikin of F. Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (B.Sc. Accounting), and Oluwaseun Alabi (B.Sc. Marketing). OGMNewsNG.com dey part of bigger media network wey get other sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com, all of dem committed to truth, transparency, and fearless journalism.
If you get any general questions, editorial matter, or legal wahala, abeg contact us through email at info@ogmnewsng.com. For business and media partnership talk, send email to newsdesk@ogmnews.com. Our main office dey Lagos, Nigeria. All di content wey we publish for this platform dey protected by copyright and media law. If you no get written permission, you no fit use or copy our content anyhow.
One retired army man, Major Joe Ajayi, wey serve Nigeria gallantly, don kpai for inside kidnappers’ hideout for Odo-Ape, Kabba-Bunu…
Naval officer wey just wan flex small for Kaduna no know say one thief don mark am like exam script….
Ground Rent: Wahala wear suit for Abuja as Federal Capital Territory Administration (FCTA) don carry loudspeaker go diplomatic zone. Dem…
One 25-year-old Nigerian man don shock social media as him reveal how him jam one oyibo woman wey senior am…
Mike Ejeagha First Pikin talk say dem no even allow breeze blow well before dem bury di highlife baba. According…
Fire burst for Kara Market sharp sharp early Sunday morning, catching traders and buyers like snake wey show for party….
Tinubu Impeachment — OGMNewsNG: Gbas gbos don start as one serious faction of Afenifere, led by Oba Oladipo Olaitan, don…
Wetin Pastor Adefarasin take him hand cause ehn? Na one viral video don scatter everywhere like suya pepper, where dem…
One 34-year-old bros don cry reach social media after doctor tell am say all him sp3rm don waka go meet…
One 43-year-old man don kpai for Ilorin after him allegedly dive enter well like say na Olympic swimmer, just few…