One 58-Year-Old Nigerian Woman Born Powerful Twins After 24 Years Wait – Her Faithful Husband Still No Marry Another Wife
One 58-year-old Nigerian woman don finally scatter everywhere with happiness as she born twin pikin after 24 years of serious…
GbasGbos News! (Gbasgbos news) na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
OGM News NG | OGMNewsNG.com na one correct news website and channel wey dey dig deep to find correct tori wey get head, wey dey happun for Naija and across Africa. Di platform na pikin of Opitan TV LLC, wey dey run under di sharp eyes of F Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (wey sabi accounting wella), and Oluwaseun Alabi (wey get marketing brain). As dem dey give gbasgbos tori for here, dem still get other sibling sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com to spread beta news across di globe.
Impressum – OGM News NG | OGMNewsNG.com
OGM News NG na digital news platform wey dey owned and run by Opitan TV LLC, one media company wey register well well and wey focus on bringing correct, unbiased, and timely tori across Nigeria and Africa. Dem platform na pikin of F. Phill (MSc, MBA), Ponle Alabi (B.Sc. Accounting), and Oluwaseun Alabi (B.Sc. Marketing). OGMNewsNG.com dey part of bigger media network wey get other sites like OGMNews.com and OGMNewsFC.com, all of dem committed to truth, transparency, and fearless journalism.
If you get any general questions, editorial matter, or legal wahala, abeg contact us through email at info@ogmnewsng.com. For business and media partnership talk, send email to newsdesk@ogmnews.com. Our main office dey Lagos, Nigeria. All di content wey we publish for this platform dey protected by copyright and media law. If you no get written permission, you no fit use or copy our content anyhow.
One 58-year-old Nigerian woman don finally scatter everywhere with happiness as she born twin pikin after 24 years of serious…
One town for Taraba don enter full-blown kasala as water don use am do swimming competition. According to one elder,…
Land Owner don burst community peace with big announcement say all landlords and property owners must either vacate their land…
One Lagos driver decide say na him get road, carry one-way like say na private lane wey government build for…
One Kano man don finally open mouth talk how polio fear hold am like NEPA wire until UNICEF and deputy…
Angry Benue Youth no carry Sunday play at all as dem scatter waka go Abuja-Makurdi expressway come block am wella….
One Lagos house don become trending gist as dem catch am dey pump soakaway water from their septic tank enter…
Kwale General Hospital wey dey for Delta State don enter people mouth after one viral video show say the hospital…
Wetin person dey expect from Canada returnee na cold weather vibes and calm behavior, but this one shock everybody. One…
Ado-Ekiti Agent: Na serious gbege burst for Ado-Ekiti as one agent don enter correct wahala after him allegedly use him…