
Nigerian Doctor for America End E Own Life After Serious Gbas Gbos With Ex-Wife
Wetin go make Nigerian Doctor for America wey sabi treat heart problem no fit hold e own heart wahala? Na…
Gbas Gbos News! na one category for OGM News NG wey dey give hot, sharp, and gbas gbos gist for pidgin English. E dey carry all the short tori wey dey trend, from gbas gbos fights, celebrity wahala, political drama, sports updates, to street gist, all in one quick read. Na for people wey no get time to read long tori, but wan still dey sabi wetin dey happen for obodo Nigeria and the world. Gbas Gbos News no dey dull—na fire for fire update wey go make you nod or laugh!
Wetin go make Nigerian Doctor for America wey sabi treat heart problem no fit hold e own heart wahala? Na…
As e be like dis, EFCC Chairman, Ola Olukoyede, don knack Nigerians fresh gbas gbos. Him say Nigerians sabi make…
Lagos people wey dey sleep early morning no expect say wahala go bust like this o! Soldiers wey just dey…
Gbas gbos don start as Osun Mastermind (TOM) don warn Osun State Governor, Ademola Adeleke, make e no turn Amotekun…
Lagos don see another wonder as no fewer than 15 armed men, wey wear Nigeria Security and Civil Defense Corps…
For inside Lagos High Court for Ikeja, convicted kidnap oga, Chukwudimeme Onwuamadike wey dem sabi as Evans, don tell judge…
Wahala shele for Zazzau Emirate as one big man for di council, Alhaji Rilwan Yahaya Pate, wey dem sabi as…