Victoria Orenze Blast Subsidy Removal & Government Borrowing”.- Why We Dey Pay Tax for Wetin We No Dey See?
Popular gospel singer Victoria Orenze don raise serious question wey plenty Nigerians dey ask quietly for mind. She ask say…
Popular gospel singer Victoria Orenze don raise serious question wey plenty Nigerians dey ask quietly for mind. She ask say…
Nigerian entrepreneur Diiadem don set internet on fire after she talk say many men dey fear successful women. According to…
BBNaija star Venita don raise serious alarm as she open up say she dey spend nothing less than ₦50,000 every…
Popular Nigerian vlogger Ashmusy don take bold step wey don set social media on fire—she don freeze her eggs so…
Na small talk wey quickly turn big drama as Roby Ekpo drop podcast episode about him ex-wife, thinking say na…
Gbas gbos don land for music industry again as fast-rising singer Qing Madi come outside cry say her former record…
Life fit change script without warning—na so veteran Nollywood actor Patrick Doyle story take be. The actor and him new…
Gbam! Matter don take another level as founder of Living Faith Church, Bishop David Oyedepo, declare strong judgment against bandits…
Drama don land as Tumi drop heavy demands for Angel, wey include make he refund $40,000, sign divorce papers without…
Popular Nollywood actress, Toyin Abraham don open up say since her movie rake in over ₦1 billion for box office,…