Kontagora Kidnapping Update: Catholic Diocese Confirm Say All 230 St. Mary’s Pupils, Staff Don Return Home Safe
After over one month of tension, prayer, and plenty “God abeg,” Catholic Diocese of Kontagora don finally confirm say all…
After over one month of tension, prayer, and plenty “God abeg,” Catholic Diocese of Kontagora don finally confirm say all…
Na serious gbege dey ground as Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don reportedly trace 41 big-big properties wey dem…
Nigerian Navy: Gbas gbos start for Cross River waterways on Monday afternoon as one cargo vessel, MV Chimba Express, suddenly…
Nigerian Army don show say dem no dey sleep for duty as dem arrest one notorious b@ndit leader wey don…
After almost 20 months of hide-and-seek, NDLEA don finally grab one big fish for the net. The agency arrest Shodunke…
Na gbangba gbe the House of Representatives don do as dem pass the Electoral Act (Amendment) Bill 2025 reach third…
Gbas gbos start when news break say Ekiti State University Teaching Hospital (EKSUTH) don show one surgeon road after serious…
FCT High Court don yarn say former Labour Minister, Chris Ngige, fit collect bail for the alleged N2.2 billion fr@ud…
Burkina Faso don finally release 11 Nigerian Air Force (NAF) pilots and crew wey dem detain for nine solid days,…
Department of State Services (DSS) don carry one Osun-based Islamic cleric, Sheikh Daood Imran Molaasan, after one pro-Palestine protest wey…