Kogi APC Youths Drop ₦100m for Tinubu 2027 Form, Say “Na Continuity We Want”
For Lokoja on Sunday, Buhari Square turn carnival as APC youths from all Kogi corners gather for endorsement rally. Na…
For Lokoja on Sunday, Buhari Square turn carnival as APC youths from all Kogi corners gather for endorsement rally. Na…
Sokoto State Governor don yarn say dem go soon begin full enforcement of law wey ban expensive pre-wedding activities. Dem…
As sachet drinks ban dey trend like hot akara, Nigeria Labour Congress (NLC) and alcohol distillers don clear throat ask…
Jigawa State Police Command don confirm say dem don arrest one newly married woman for allegedly p%isoning her husband till…
Na gbege full Abuja as House of Reps Minority Caucus Ad-hoc Committee don confirm say oga somebody touch Nigeria tax…
Federal High Court don drop hammer say make everybody calm down small. Court don restrain Nyesom Wike and Federal Capital…
Borno no too dey rest, as fresh gbege burst on Tuesday for Timbuktu Triangle side. According to security sources, b@mber…
NELFUND oga at the top, Mr. Akintunde Sawyerr, don yarn say Federal Government don already release ₦174 billion student loan…
Lagos State Internal Revenue Service (LIRS) don clear ground again say January 31, 2026, na final final deadline for all…
For over 12 solid years, one name dey cause headache for NDLEA office like unpaid NEPA bill — Lekan Jimoh…