Chaos Burst for Onitsha: OCHA Brigade Wahala Leave Pregnant Woman, 3 Others for Ground
Na heavy gbege scatter for Onitsha Main Market, Emeka Offor Plaza side, as OCHA Brigade carry wahala enter the place…
Na heavy gbege scatter for Onitsha Main Market, Emeka Offor Plaza side, as OCHA Brigade carry wahala enter the place…
3rd Mainland Bridge Wahala:Na serious wahala burst today as Oworonshoki people waka enter 3rd Mainland Bridge come block road. Dem…
Fake Juice Wahala: Na serious gbege happen for Okpoko, Ogbaru Local Government Area as Anambra State Police Command don waka…
Gbadebo Rhodes-Vivour (GRV) defection waka from Labour Party enter African Democratic Congress (ADC) don cause gbege wey pass Nollywood film…
Fake Lawyer Palava:Police for Osogbo don nack jackpot as dem arrest one man wey don dey form lawyer for almost…
Another gbege don burst for bayelsa as video show three babes wey dey knack one Bayelsa university student serious gbas…
High tension drama for tuesday evening no be small thing for Awada, Anambra State, as one man wey later talk…
Drama bust Inside Enugu Air Plane like serious Nollywood scene play out for Enugu Airport as one middle-aged man turn…
NAFDAC hammer don fall on one herbal medicine factory wey dey do kpalasa production,Gbas gbos land for Mararaba Jos, Igabi…
Hospital Negligence Wahala:My people, gbege don land for Akwa Ibom as one young mama and her newborn pikin no make…